Commons:Wiki Loves Folklore 2023

From Wikimedia Commons, the free media repository
Jump to navigation Jump to search
This page is a translated version of a page Commons:Wiki Loves Folklore 2023 and the translation is 96% complete. Changes to the translation template, respectively the source language can be submitted through Commons:Wiki Loves Folklore 2023 and have to be approved by a translation administrator.
Outdated translations are marked like this.

Shortcut: COM:WLF23

  • Home Page
  • 2024
  • 2023
  • 2022
  • 2021
  • 2020
  • 2019


Welcome to Wiki Loves Folklore!

Wiki Folklore on website Wiki Folklore on Facebook {{{Threads}}} Wiki Folklore on Twitter Wiki Folklore on Instagram Wiki Folklore on Telegram Wiki Folklore on YouTube Wiki Folklore via mailing list

The results for Wiki Loves Folklore 2023 International competition have been declared. Please visit the Results page to see the winning media.
Wiki Loves Folklore

Wiki Loves Folklore (Meta-Wiki: Wiki Loves Folklore) be sam international photographic contest wey dem dey organize annually for Wikimedia Commons so say we go document folk cultures from different regions of de world insyd. Wiki Loves Folklore 2023 be continuation of Wiki Loves Folklore 2022 plus de theme of folk culture. De origin of de project start for 2018 insyd from Wiki Loves Love 2019 for de theme of ceremonies den festivals of love insyd.

Scope

Dis photography contest dey focus for folk culture of different regions for categories, such as, but eno be limited, folk festivals, folk dances, folk music, folk activities, folk games, folk cuisine, folk wear, folklore, den tradition, wey dey include ballads, folktales, fairy tales, legends, traditional song den dance, folk plays, games, seasonal events, calendar customs, folk arts, folk religion, mythology etc. You go fit check out sam oda suggestions den examples for wonna Category page.

Theme

Folklore
Subcategories Folk culture by country, Folk art, Chinese fortune telling, Folk dance, Europeade, Folk festivals, Folklore, Folk games, Gavari, Folk groups, Folk magic, Folk museums, Folk music, Newweling, Folk religion, Traditional music, Traditional songs, Folk wrestling.


Prizes

1st prize be: 500 USD

2nd prize be: 400 USD

3rd prize be: 300 USD

Top 10 consolation prizes be: 40 USD Each

Best Video prize den best Audio prize be: 150 USD & 150 USD

Top uploader prize for images: First Prize be: 100 USD, Second prize be: 50 USD

• Wiki Loves Folklore Postcards for top 100 Uploaders

• Certificates den postcards for Local Organizers.

(Disclaimer: Prizes go be dispersed for gift card or voucher format insyd.)

Timeline

De timeline for WLF 2023 be as follows

  • February 1 – 31 March , 2023
  • Submissions dey Start: February 1, 2023 00:01 (UTC)
  • Deadline for submissions be: March 31, 2023 23:59 (UTC)
  • Results Declaration: Dem go declare am (Note: Result declaration be subject to changes wey esan go fit delay secof circumstances plus pandemic.)

Wat we no go accept

We no go accept media wey be:

  • Out of Commons Project scope.
  • Wey dey lack EXIF information.
  • wey be excessive processed den digitally altered.
  • Pornographic den explicit images.
  • Artwork secof copyright issues, etc.

Contact we

Chaw ways dey wey you go fit take contact we:

Examples for photos wey you go fit sent

Folklore People den Activities

Folk Cuisine

Folk Dances

Folk Festivals

Folk Music

Folk Costumes/Clothing


Writing competition

Writing competition to go dey Feminism den Folklore 2023 from 1st February 2023 till 31 March 2023. Make you create or expand articles for feminism, women biographies den gender-focused topics for de project wey dey league plus Wiki Loves Folklore gender gap focus plus folk culture theme for Wikipedia top. Participate now for your local language insyd.