Commons:Sound Logo Vote/Thank You

From Wikimedia Commons, the free media repository
Jump to navigation Jump to search
This page is a translated version of a page Commons:Sound Logo Vote/Thank You and the translation is 100% complete. Changes to the translation template, respectively the source language can be submitted through Commons:Sound Logo Vote/Thank You and have to be approved by a translation administrator.
We dey thank you sake of your vote!

We dey thank you sake of you vote give your favourite sound logos wey you san play your part in de search give De Sound of All Human Knowledge!

Dem allow make each user one vote per. Your last vote per wey go be counted.

Before dem go reveal de winner, der go be rounds for legal due diligence den, if e dey hia, de winning sound go be re-recorded professionally. We dey hope say dem go announce de final sound logo between de end of February den April 2023. Make you stay tuned!

Make you learn more about...